MUSIC LYRICS

Ketchup Ft. Davido- Baby Oh (MUSIC LYRICS)

Ketchup collaborated with Davido of DMW to bring out a new music; it is titled Baby Oh. Produced by JFEM, beat by JFEM also. Suki was on the Sound. It’s a 606 and UMG Music. Without much ado, here is the lyrics to the music ‘Baby Oh’, by Ketchup, featuring Davido.

  (MUSIC LYRICS) Ketchup Ft. Davido- Baby Oh   

(PRELUDE)

606 Music
Skillar
It’s Davido
Ketchup & The Chicks here

(VERSE 1- KETCHUP)

Ketchup and the chicks; I dey here
JFEM, na him do the beat
Climb the chair, and climb the table
Everywhere; the jam dey hit
Quarter to Eight; 
and you know it’s getting late
All the girl wey dey my table
Hold your man; it’s getting late

(CHORUS)

Baby Oh; Baby Oh
Where you dey go this night?
Baby Oh; Baby Oh
Follow me; no delay
Baby Oh; Baby Oh
Can you go this night?
Baby Oh; Baby Oh
Follow me; no delay

(HOOK- DAVIDO)

Kini yen; ma a gbon gbon
Omo; omo, s’o mo, mo?
Sisi, je k’alo, lo
Omo, s’o mo, mo? Ehhh

Kini yen; ma a gbon gbon
Omo; omo, s’o mo, mo?
Sisi, je k’alo, lo
Omo; omo, s’o mo, mo?
Omo, s’o mo, mo? Ehhh

(VERSE 2- KETCHUP)

As I move, follow my lead
University, dem try
But, for the Street, we use the OT
Water carry me go, if I lie
Banky W capable; for EME, na him be head
If you know say you capable,
baby come give me the head

(CHORUS)

Baby Oh; Baby Oh
Where you dey go this night?
Baby Oh; Baby Oh
Follow me; no delay
Baby Oh; Baby Oh
Where you dey go this night?
Baby Oh; Baby Oh
You must to follow me; no delay

(VERESE 3- DAVIDO)

For the street, dey call me Baddest
I got cash; not only assets
Baby girl just shake your assets
Give me key; I want to access
Am not playing with you
I don’t wanna break your heart
And I know, I’ll never leave you
And I knew that from the start
This remix is too ignitious

(CHORUS)

Baby Oh; Baby Oh
Where you dey go this night?
Baby Oh; Baby Oh
Follow me; no delay
Baby Oh; Baby Oh
Where you dey go this night?
Baby Oh; Baby Oh
You must to follow me; no delay

(HOOK- DAVIDO)

Kini yen; ma a gbon gbon
Omo; omo, s’o mo, mo?
Omo je k’alo, lo
Omo, omo s’o mo, mo? Ehhh

Kini yen; ma a gbon gbon
Omo; omo, s’o mo, mo?
Omo je k’alo, lo
Omo, omo s’o mo, mo? Ehhh

(VERSE 4- KETCHUP)

Mini, mini, mani mo
Girl just go down, dey touch your toe

Mini, mini, mani mo
Girl just go down, dey touch your toe

Oya, girl, whine for the man them
Whine for the man them
Take all my money, and whine for the man them
Whine for the man them; take, take all my money

Chill ’round the table; all the money wey we get
Davido; you know money dey; and you know we run
the street
If you know you be my Nigghar; make you put it 
on repeat

(CHORUS)

Baby Oh; Baby Oh
Where you dey go this night?
Baby Oh; Baby Oh
Follow me; no delay
Baby Oh; Baby Oh

(HOOK- DAVIDO)

Kini yen; ma a gbon gbon
Omo; omo, s’o mo, mo?
Sisi, je k’alo, lo
Omo, s’o mo, mo? Ehhh

(FINALE)

Suki Sound
It’s Jfem Production
Jfem Beat

  (MUSIC LYRICS) Ketchup Ft. Davido- Baby Oh

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *