LYRICS: Trey Tiny Ft. Dremo- Ali Don Pay (LATEST LYRICS)
Code Name- Dremo. Ali Don Pay is the title of the song; Dremo got featured. Trey Tiny na him get the song. Abeg Music and DMW be the Record Labels; MKJ na him mix the song; Snoziga be the producer. #Update360ng na we score out the lyrics. Feel it below.
[MUSIC LYRICS]: Trey Tiny Ft. Dremo- Ali Don Pay
(PRELUDE)
Luish; Ali Don Pay
Code Name…
Badder man; Trey Tiny
…Dremo
(VERSE 1- TREY TINY)
I don dey grind, since ’99
‘Dey pray for mine; dema drind yo mind’
I still dey rap; just want to sing
You want to take; wetin you bring?
Suddenly; suddenly, Oluwa bless
And, they’ calling me
And all these girls that’ be’ dulling me
I dey give am, she beg me, say “come in me”
Ah, ah; Alubarika, for me, and my nigghers
Pull up in a bima
Swagger like Mabilla
(CHORUS)
Ali Don Pay; Ali Don Pay
Call all my guys dem, to pop Roze
We go shut down the town
We go cause gobe
The way that you whine
Me say ‘ah, mo gbe’
Ali Don Pay; Ali Don Pay
Call all my guys dem, to pop Roze
We go shut down the town
We go cause gobe
The way that you whine
Me say ‘ah, mo gbe’
[Rappar wey dey sing song]
The way that you whine
Me say ‘ah, mo gbe’
[Eh, eh; rapper wey dey sing song, eh]
Ali Don Pay
[Ali Don Pay, eh, eh, eh, ehh]
Don Pay [He Don Pay, eh, eh, ehhh]
[Code Name- Dre’]
Ali Don Pay
(VERSE 2- DREMO)
Career n gbona; o tu n bubble bi i Jacuzzi
Won n’invitation card na VVIP
Se mo le so pe mo ti l’enu bi Jay-Z?
Tori pe won fun emi ati bae mi ni blue IV
Update; Wevo update; update
Alert o ni pe wo’le, e wa at alert
Only the strongest can resip
You cannot be compared with Bill Gates
You never reach taro fire your yanch
Because Ali Don Pay; pocket wey pass Muhammed Ali
Pon check
Back in the days, when we always dey drink Ponche
Grass 2 Grace; awa ti upgrade, dey drink Donpe
Update; update; oya, Freeman, update; dosai
Expect the unexpected from the New School boys
”Rented the best; rest take as am reckless”
So, mo le j’oju e
You no too dey important like a pendant to a necklace
(TREY TINY CHORUS)
Suddenly; [suddenly], [Oluwa!] Oluwa bless
And, they’ calling me
And all these girls that’ be’ dulling me
I dey give am, she beg me, say “come in me”
Ah, ah; Alubarika, [suddenly], for me, and my nigghers
[Ah be calling me]; pull up in a bima
[And be dulling me]
Swagger like Mabilla
(CHORUS)
Ali Don Pay; Ali Don Pay
Call all my guys dem, to pop Roze
We go shut down the town
We go cause gobe
The way that you whine
Me say ‘ah, mo gbe’
Ali Don Pay; Ali Don Pay
Call all my guys dem, to pop Roze
We go shut down the town
We go cause gobe
The way that you whine
Me say ‘ah, mo gbe’
[Rappar wey dey sing song]
The way that you whine
Me say ‘ah, mo gbe’
[Eh, eh; rapper wey dey sing song, eh]
Ali Don Pay
[Ali Don Pay, eh, eh, eh, ehh]
Don Pay [He Don Pay, eh, eh, ehhh]
Ali Don Pay
(FREESTYLE/VERSE 4- TREY TINY)
Diri, doro, dara, ndere
[Dere, dere]
Doro, dere, dere, dare
[Dara, dara]
Doro, dere, dere, dara
Diri, doro, dara ndere
[Dere, dere]
Ihh; mo n gb’owo oh
Everyday I dey grind, I dey party, and shayoo
[Am shayoo]
When owu dey blow me
None of these girls dem know me
Marcos, you know the story
Though, I still dey give God the glory
When owu dey blow me
None of these girls dem know me
Dremo, you know the story
Though, I still dey give God the glory
(FINALE)
MKJ on the mix
Give God the glory
Kevin; Lil Johns
Waddup Breezy?
Give God the glory
Young Face
Abeg Music
[Abeg Music]