YORUBA LYRICS ENGLISH TRANSLATION

Dremo- All Work, No Play (ENGLISH TRANSLATION, MEANING, LYRICS, AUDIO)

English Translation to the song by DREMO, titled All Work, No Play. Enjoy and you can also download the mp3.

(PRELUDE)

Iyalaya intro

:  Damned intro

(VERSE 1)

Emi ti take off, but them still dey find their car key

: I have taken off, but they are still looking for their car key

Lasgidi grinding, with ma papi

They hate the way that am winning

They wanna jack me

I kick asses; you rob port

Awon t’eyan chappy [ah]

: Chappy’s loyalist –   –

She be bad pikin; she’s next to crazy, like Maheeda [ah]

: She is a bad child; –   –   –   –   –    –   –   –   –   –   –   –

I dey all about paper, family, ladies, and liquor [ah]

Black attire like ‘Jiga; mhenn

Am jiggi ma niggher [ah]

Watch our passport photo go turn into the bigger picture

Yes o; yes o; na so I see ma ex o

Acting like we’ all cool

She want dey give me XO

She say she want follow me talk

I say, I gats to ex o

O wa n binu, ti mo ti yo, ti mo ti n mu XO

: She’s vexing while i’m drinking XO and high already

(HOOK)

Your lady likes me; on ‘Gram, she double-taps me

On Snapchat, she dey send me things wey you no go like see

Your lady likes me; dey give am for ma backseat

Still gat the niggher asking ’bout ah padi wey be light-skin

: –   –   –   –   –   –   –   –   – about her padi that’s –   –  –   –

No o; oh, ohh

(FIRST CHORUS)

Tell Alima make she no dey dull me

[No dey dull me]

Laughing to the bank; the money calling

Hustle everyday; and night, we’ balling

We no dey crash until the early morning [ehh]

Tell Alima make she no dey dull me

[No dey dull me oh]

Laughing to the bank; the money calling [oh o]

Hustle everyday; and night, we’ balling

We no dey crash until the early morning

(MAJOR CHORUS)

I wanna let you know oh, oh, oh; yeah

Say, All Work and No Play, makes Jack a dondi oh [ehh]

: –   –   –   –   –   –   –   –   –   –   –   –   –   – dull –   –   –   –

It makes Jack a dondi oh [makes Jack a dondi ohh]

: –  –   –   –   –   – dull –   – [-  –   –   –   –   – dull –   – ]

Oh, uh, oh, oh, ohh

: –   –   –   –   –   –   –

I say, I wanna let you know oh, oh, oh; oh, oh

[I wanna let you know]

Say, All Work and No Play, makes Jack a dondi oh

: –   –   –   –   –   –   –   –   –   –   –   –   –   – dull –   –   –   –

It makes Jack a dondi oh

: –  –   –   –   –   – dull –   –

Oh, oh, oh, oh, aih; oh, aih; oh, aih

: –    –    –   –    –    –    –     –     –     –    –    –    –

(VERSE 2)

Who you be? Who you be?

Ajebo l’ori Street?

: Rich man’s kid, on the street

All ma ladies are freaks

All ma nigghers- legit

Getting bitchees; the dream, living neat is the major key

I got this; se you want make I dey show you receipts?

Where you dey, when I dey carry bike?

N’igba ti ko s’oko [Yea]

: When there was no car –  –

Oloun! Won o fe ki n n’owo aganran

: God! they don’t want me to spray mint currency

Bank account mi ti chop up

: My Bank account as increased 

Mo ti l’owo; I concur

: I’m rich; –   –   –   –

Bad belle; won ma wu u bi ikun Jide Kosoko

: Beefers; they’ll swell up like Jide Kosoko’s belly

Ma game changed; now am being paid

Get me steady, getting that guak

Mo change game; mo tun se

: I changed the game; and i’m doing it

Mo ja a gba; so what? Me

: I took it with force; –   –   –

Ajebo no be Street king

: Feeble rich man’s kid is not the street king

Mo ba o ja lowo mo o

: I’m fighting with you no longer

And I go hold you down 

Like say the toilet no dey clean enough

[You’re on]

(HOOK)

Your lady likes me; on ‘Gram, she double-taps me

On Snapchat, she dey send me things wey you no go like see

Your lady likes me; dey give am for ma backseat

Still gat the niggher asking ’bout ah padi wey be dark-skin

No o; oh, ohh

(FIRST CHORUS)

Tell Alima make she no dey dull me

[No dey dull me]

Laughing to the bank; the money calling

[Money calling]

Hustle everyday; and night, we’ balling

[Oh ohhh; yea ehh]

We no dey crash until the early morning [ehh]

Tell Alima make she no dey dull me

[No dey dull me oh]

Laughing to the bank; the money coming, ohh

[Money coming oh, uh oh]

Hustle everyday; and night, we’ balling

We no dey crash until the early morning

(MAJOR CHORUS)

I wanna let you know oh, oh, oh; yeah

Say, All Work and No Play, makes Jack a dondi oh [ehh]

: –   –   –   –   –   –   –   –   –   –   –   –   –   – dull –   –   –   –

It makes Jack a dondi oh [makes Jack a dondi ohh]

: –  –   –   –   –   – dull –   – [-  –   –   –   –   – dull –   – ]

Oh, uh, oh, oh, ohh

: –   –   –   –   –   –   –

I say, I wanna let you know oh, oh, oh; oh, oh

[I wanna let you know]

Say, All Work and No Play, makes Jack a dondi oh

: –   –   –   –   –   –   –   –   –   –   –   –   –   – dull –   –

It makes Jack a dondi oh

: –  –   –   –   –   – dull –   –

Oh, oh, oh, oh, aih; oh, aih; oh, aih

: –    –    –   –    –    –    –     –     –     –    –    –    –

(FINALE)

All Work and No Play, makes Jack a dondi

: –   –   –   –   –   –   –   –   –   –   –   – dull

All Play and No Work, makes Jack a dully

All Work and No Play, makes Jack a dondi

: –   –   –   –   –   –   –   –   –   –   –   – dull

All Play and No Work, makes Jack a dully

[LYRICS ENGLISH TRANSLATION]: Dremo- All Work, No Play

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *