Kiss Daniel- Jombo (ENGLISH TRANSLATION, MEANING, LYRICS, AUDIO GET)
NOTE (UPDATED- thanks to BountyPrimo): The word ‘Jombo’, is a Nigerian Yoruba word, and it means something you took, which you have no right to take; in other simple word- ‘Contraband’. It appears in the Yoruba popular saying, ‘o gbe Jombo’, which means ‘he/she carries a contraband item’.
(PRELUDE)
Masterkraft on the beat
Lumba
(VERSE 1)
Amaka ngbo oh? That am sorry oh
: Amaka did you hear?
Ihe di gi n’obi; ogini, what happen oh?
: that thing in your mind; what, what happened?
As I see your sexy face, and your bigi belle
Girl; girl, I have to change my ways; I tell you, yeah
(HOOK)
Me, myself I dey pray for my daily bread [favour]
Ah; Amaka, you carry belle for me; how?
Me, myself I dey pray for my daily bread [favour]
[Hmn, hmnn] Ololufe, I no want run, but then
: – – – lover, – – – – – –
Your father is violent; o le mi de’le oh
: – – – – -; he chased me to my house
(CHORUS)
Jombo, Jombo, Jombo
Will you be fine, daddy oh?
Your mother is Black-belt; she sabi Karate oh
Jombo, Jombo, Jombo
Abeg no vex for me oh
Your father is violent; o le mi de’le oh
: – – – – -; he chased me to my house
Jombo, Jombo, Jombo
Will you be fine, mami oh?
Your mother is Black-belt; she sabi Karate oh
Jombo, Jombo, Jombo
I no dey soak, no more
(VERSE 2a)
Amaka you know, oh, oh; p’omo Yoruba l’emi oh
: – – – – – – that a native of Yoruba, I am
If your papa no want us to marry
: – daddy – – – – –
Jowo ma lo y’oyun mi o
: please, do not abort my baby
You know; girl, am down for you; no forget oh
: – – – – – – – – – – –
The love wey I geti for you; omo, no go compare
: – that I have for you; baby, don’t compare
[Oh, no ohh]
: – – –
(HOOK / VERSE 2b)
Me, myself, I dey pray for my daily bread
: – – – – – – – – – –
[Me, myself, hey, I dey for Suru]
: – – – – I am patient
[the baby broke us, as long as you love me, girl, I dey here]
: – – – – – – – – – – – – – –
Me, myself, I dey pray for my daily bread
[Girl, I dey here; girl, I dey here]
[Favour; hmn, hmnn]
Ololufe, I no want run, but then
: lover, – – – – – – –
Your father is violent; o le mi de’le oh
: – – – – – -; he chased me down to my house
(CHORUS)
Jombo, Jombo, Jombo
Will you be fine, daddy oh?
Your mother is Black-belt; she sabi Karate oh
Jombo, Jombo, Jombo
Abeg no vex for me oh
Your father is violent; o le mi de’le oh
: – – – – -; he chased me down to my house
Jombo, Jombo, Jombo
Will you be fine, mami oh?
Your mother is Black-belt; she sabi Karate oh
Jombo, Jombo, Jombo
I no dey soak, no more