MUSIC LYRICS

LYRICS: iLLBLiss- “Jawon Laya” Ft. Reekado Banks x Mr Eazi (NEW AUDIO)

Okay! Oga Boss- iLLBLiss featuring Reekado Banks and Mr. Eazi; present to you all: JAWON LAYA. Lyrically so tight. Check out the lyrics below; it’s one of the cool tracks on iLLBLiss’ “iLLYGATY 7057” album.

(PRELUDE)

Ahn, ah; Oga Boss

Ahn; Reekado

(CHORUS- REEKADO BANKS)

Oh My God oh; hmm, am in trouble

These girls want kill me

But, tey, bad man still leading

I say, Oh My God oh; hmm, am in trouble

These girls want kill me

But, tey, bad man still leading

(HOOK)

So, I Jawon Laya; se won l’eyin

Don’t stop oh; Baba, go on s’ohun

I Jawon Laya; se won l’eyin

Don’t stop oh; Baba, go on s’ohun

(VERSE 1- iLLBLiss)

Okay! Nwanna, liquidity

We dey ball with simplicity

Oga Boss e na Reeky Standard

God Father flow, anyi ezulugo the dough; 
zulukwa the show; mana idikwa very slow
Jidekwa asa gi, aga ekulikwe ya naa
Batazia club anyi akukasia waa 
Hundred carat gold boy, adim huu
Asa biko passa, overall boss; 
chopping my money with overall floss
Hapu scholarship, biko welu baller-ship 
Everything hundred, omo nah ownership
Muna Reekado shut down Colorado
Then we shut down Malay and Jersey
Umu nnunu a landia forming cosy
Asa nuwa champagne uwa di rosy

(CHORUS- REEKADO BANKS)

Oh My God oh; hmm, am in trouble

These girls want kill me

But, tey, bad man still leading

I say, Oh My God oh; hmm, am in trouble

These girls want kill me

But, tey, bad man still leading

(HOOK)

So, I Jawon Laya; se won l’eyin

Don’t stop oh; Baba, go on s’ohun

I Jawon Laya; se won l’eyin

Don’t stop oh; Baba, go on s’ohun

(VERSE 1- MR EAZI)

Okay! Hey! It’s your boy, Eazi

[Zagar that!]

Me, I dey pop like Champagne le le

 And I dey ball like Mark eh le le [eh le le]

Me, I dey kill any beat

I dey kill every show

Them say I be Bond eh le le [eh le le]

Oya, baby, make we se le le le

Move your body like sewere [sewere]

E be me be the one; e be me be the no. 9

I be Pele le le [le le le]

Say me, I no dey play le le le [le le le]

If I lose money, then I make am again [am again]

Eh eh; see again, if I lose money, then I make am again

Then I make am again

Wetin I never see oh

This girl fast like a thief oh [zagar that]

But me, as a bad man

Everybody know say I be Chapiro gan gan gan

(CHORUS- REEKADO BANKS)

Oh My God oh; hmm, am in trouble

These girls want kill me

But, tey, bad man still leading

I say, Oh My God oh; hmm, am in trouble

These girls want kill me

But, tey, bad man still leading

(HOOK)

So, I Jawon Laya; se won l’eyin

Don’t stop oh; Baba, go on s’ohun

I Jawon Laya; se won l’eyin

Don’t stop oh; Baba, go on s’ohun

(VERSE 3- iLLBLiss)

Ah; okay; hey

iLLyGatti; ahhn

Sup? Baby girl, sup?

She dey whisper; everything’s soft

Soso ballers; anyi no na lot

One call, my guy, you are cuffed 

Na we government

iLLy succulent; left and right

Fa-ncha fraudulent
Ichozi inapum guy-man; Uche gi odikwa ya
Phyno Fyno; nwanne, inokwa ya?
Sugar; come for the sugar
Kai folo girls; all come for the sugar
Skinny or thick; I really can’t pick
O si ona ball, everyday of the week
Muna Reekado shut down Colorado
Then we shut down Malay and Jersey
Umu nnunu a landia, forming cozy
Asa nuwa champagne, uwa di rosy; ehn

(CHORUS- REEKADO BANKS)

Oh My God oh; hmm, am in trouble

These girls want kill me

But, tey, bad man still leading

I say, Oh My God oh; hmm, am in trouble

These girls want kill me

But, tey, bad man still leading

(HOOK)

So, I Jawon Laya; se won l’eyin

Don’t stop oh; Baba, go on s’ohun

I Jawon Laya; se won l’eyin

Don’t stop oh; Baba, go on s’ohun

(FINALE)

Ahh; iLLYGatty

=Suspect on the mix=

Let’s go; eihnn

Yea yea; eihnn; yea yea

O gini di?

Okay, okay

Reeky Standard

Okay

[MUSIC LYRICS]: iLLBLiss- “Jawon Laya” Ft. Reekado Banks x Mr Eazi

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *