MUSIC LYRICS

LYRICS: Kiss Daniel- Jombo (ACCURATE LYRICS & AUDIO GET)

Here is the accurate lyrics for the viral and trending song Jombo by Kiss Daniel. A bit late but we see it proper to correct the lyrics spreading. The English translation is loading. Audio produced by Masterkraft.

(PRELUDE)

===Masterkraft on the beat===
Lumba

(VERSE 1)

Amaka ngbo oh?
 That am sorry oh

Ihe di gi n’obi; ogini, what happen oh?

As I see your sexy face, and your bigi belle

Girl; girl, I have to change my ways; I tell you, yeah

(HOOK)

Me, myself I dey pray for my daily bread [favour]

Ah; Amaka, you carry belle for me; how?

Me, myself I dey pray for my daily bread [favour]

[Hmn, hmnn] Ololufe, I no want run, but then

Your father is violent; o le mi de’le oh

(CHORUS)

Jombo, Jombo, Jombo

Will you be fine, daddy oh?

Your mother is Black-belt; she sabi Karate oh

Jombo, Jombo, Jombo

Abeg no vex for me oh

Your father is violent; o le mi de’le oh

Jombo, Jombo, Jombo

Will you be fine, mami oh?

Your mother is Black-belt; she sabi Karate oh

Jombo, Jombo, Jombo

I no dey soak, no more

(VERSE 2a)

Amaka you know, oh, oh; p’omo Yoruba l’emi oh

If your papa no want us to marry

Jowo ma lo y’oyun mi o

You know; girl, am down for you; no forget oh

The love wey I geti for you; omo, no go compare

[Oh, no ohh]

You May Also Like: [LYRICS ENGLISH TRANSLATION]: Kiss Daniel- Jombo

(HOOK / VERSE 2b)

Me, myself, I dey pray for my daily bread
[Me, myself, hey, I dey for Suru]

[the baby broke us, as long as you love me, girl, I dey here]

Me, myself, I dey pray for my daily bread
[Girl, I dey here; girl, I dey here] 
[Favour; hmn, hmnn]

Ololufe, I no want run, but then

Your father is violent; o le mi de’le oh

(CHORUS)

Jombo, Jombo, Jombo

Will you be fine, daddy oh?

Your mother is Black-belt; she sabi Karate oh

Jombo, Jombo, Jombo

Abeg no vex for me oh

Your father is violent; o le mi de’le oh

Jombo, Jombo, Jombo

Will you be fine, mami oh?

Your mother is Black-belt; she sabi Karate oh

Jombo, Jombo, Jombo

I no dey soak, no more

[MUSIC LYRICS]: Kiss Daniel- Jombo

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *