MUSIC LYRICS

Sound Sultan- Bonus Track ft. Timaya (WITH AUDIO GET)

Lyrics to the song by Sound Sultan, Titled ‘BONUS TRACK’ featuring Timaya; from the newly launched Album named “OUT OF THE BOX. Enjoy and sing along with audio download.

(PRELUDE – SOUND SULTAN)

Wooyo! Wooyo!
See me here, leg up
Y dem dey do like say dem no know say na we gidi gaan
See me here (see me here), see me there (see me there)
See me, everywhere I go, dem they shout (dem they shout)
Make I give dem one chance, for the dance
Make I give dem one track, wey dey bounce
So my people for the club go dey collect
Me and young Bae done connect
In case my people done forget
Make dem get the picture like college
hmmn, dem too like to turn up, dem too like to dey burn up
Dem say dis country wahala no go turn make you craze ooh

(CHORUS – SOUND SULTAN/TIMAYA)

Shabi na girls wey dem one dance ooh
Shabi na groove wey dem one groove ooh
Na d time I come I dey make people dance ooh
If you check my style you enter one chance ooh
Give dem (yeeba) na d bonus bonus
Give dem one, one, one make man no scare to fit turn up ooh
Give dem one, one, one (yeegbe) na d bonus
Give dem one, one, one  make man no scare to fit turn up ooh
Give dem one, one, one (give dem one)

(VERSE – TIMAYA)

Everybody yeeh! o gbona
Ask your mummy me I’m tun le se eeh, o gbona, o gbona
Ask your sister; mo n tun ile se
Eeh eh, mo tun le se
Sleeping at the building, mon tun le se
Any time me I come, mon tun le se
Aah; ma lo teri sii
Any time me I come the people glad
Me I make all the ladies turn around
See the people wey dey turn datta back
Oh my God, Oh my God, the boy he bad
As you dey come, climb to make dem one dance
And the time I come I dey make people dance ooh
If you check my style you enter one chance ooh
Give dem one, one, one one more chance ooh 

(HOOK – TIMAYA)

(oh yaaga)
Aah; Sound Sultan, this one is a sultan (okay)
People has start to dey bow down
Anytime me I come, dem ma bow down
See the girl dem, see the men dem
See boys dem one bang dem
I swear dem never born dem
Who one test me? I swear dem never born dem

(CHORUS -SOUND SULTAN/TIMAYA)

Shabi na girls wey dem one dance ooh
Shabi na groove wey dem one groove ooh
Na d time I come I dey make people dance ooh
If you check my style you give dem one dose ooh
Na d bonus bonus
Give dem one, one, one make man no scare to fit turn up ooh
Na d bonus
Give dem one, one, one  make man no scare to fit turn up ooh
One; one chance
Any time I come, say dem one dance ooh
One dance, the people around them, one pass ooh
One; one chance
Any time I come, say dem one dance ooh

(FINALE – SOUND SULTAN)

Yeegbe!
Y dem dey do like say dem no know say na we Dj gan wey bring water fire can cool
(fire can cool, fire can cool, fire can cool)
No stopping, No shaking, no bumping, no breaking
Na dey blamee on the Dj, If my people never hear that chant
Dem dey play am Orile, but the chant never reach Island ooh (Chant never reach island ooh)
Money done full for bank ooh, I dey Mainland ooh
Some never cross 3rd mainland ooh

[MUSIC LYRICS]: Sound Sultan- Bonus Track ft. Timaya

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *