MUSIC LYRICS

MUSIC LYRICS: Frank Edwards – “Logo”

Complete Music Lyrics of the track “Logo” by Frank Edward from his newly released album  titled “Born In July” Sing along and enjoy the song.

https://9jalyrics.com.ng/wp-content/uploads/2017/07/Frank_Edwards_-_Logo–(Update360ng.com).mp3

—>: Logo

(PRELUDE)

The Logo

Na you be the Logo

Moyin Oluwa logo

(VERSE1 – Frank Edward)

He did it all for me

It was all for me

He did it all for me

Wait a minute let me tell you about the one who save a life here

He took a shot for me, I don’t know why

Doing things I could do it

Boy you did it anyway

I gonna show you that i’m greatful (grearful)

For everything he has done for me (he has done for me)

(HOOK)

Look at me i’m burning and shining

Your love just dey carry me everyday

Everybody say wetin be my Logo?

Na you be the Logo wey them one know

(CHORUS)

Jehovah Sharma! Na you be the Logo wey them one know

Jehovah Nissi! Na you be the Logo wey them one know

Great and Mighty! Na you be the Logo wey them one know

Alpha, Omega, na you be the Logo wey them one know

The Logo, na you be the logo (be the logo)

The Logo, moyin Oluwa logo (moyin Oluwa logo)

(VERSE2 – Frank Edward)

Shame to the devil, i’m a winner Man

Everytime I call the name of Jesus

Praises to the Lamb, Most High

Ha-le-Haleluyaaaah

My Lord you are the reason for everything

Me I just dey reason why you Love me so

I’m grateful for your love ooh

You’ve been faithful to your son ooh

(HOOK)

Look at me i’m burning and shining

Your love just dey carry me everyday

Everybody say wetin be my Logo?

Na you be the Logo wey them one know

(CHORUS)

Jehovah Sharma! Na you be the Logo wey them one know

Jehovah Nissi! Na you be the Logo wey them one know

Great and Mighty! Na you be the Logo wey them one know

Alpha, Omega, na you be the Logo wey them one know

The Logo, na you be the logo (be the logo)

The Logo, moyin Oluwa logo (moyin Oluwa logo)

The Logo, na you be the logo (be the logo)

The Logo, moyin Oluwa logo (moyin Oluwa logo)

(CHORUS)

Jehovah Sharma! Na you be the Logo wey them one know

Jehovah Nissi! Na you be the Logo wey them one know

Great and Mighty! Na you be the Logo wey them one know

Alpha, Omega, na you be the Logo wey them one know

The Logo, na you be the logo (be the logo)

The Logo, moyin Oluwa logo (moyin Oluwa logo)

The Logo, na you be the logo (be the logo)

The Logo, moyin Oluwa logo (moyin Oluwa logo)

(FINALE)

Like Our FB page for more Lyrics Update

[MUSIC LYRICS]: Frank Edwards – “Logo”

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *