MUSIC LYRICS

MUSIC LYRICS: May D – “E Dey Your Body”

Your No.1 site Update360ng is updating you with full Lyrics to “E Dey Your Body” by May D. Also see link for Audio download. Sing along and enjoy.

https://9jalyrics.com.ng/wp-content/uploads/2017/07/May_D_-_E_Dey_Your_Body–(Update360ng.com).mp3

NEW AUDIO: E Dey Your Body

(PRELUDE)

Omo! It’s Phil kid on the beat ooh!

Omo! May D. ti gbede

Omo! Tori won sebi oti pari won tun was sebi oti tan

Omo! Omo!

(CHORUS)

E dey your body omo! E dey your body omar!

The way you move, you no dey force am ooh

Na wetin go dey cause am ooh?

That thing wey I dey find

(VERSE 1 – May D)

Girl I want to touch your body, if you don’t mind i’m very sorry

Come make I hear your story; i’m living on past glory

In the middle of the night, in the middle of the club

All I want is you girl and I know fit wait to your mind ooh

You know i’m crazy for you; that we done they find ooh

I’ll do anything for  you, that thing me done dey find ooh

I’ll do anything for  you

(HOOK)

The way you move, you no dey force am ooh

Na wetin go dey cause am ooh?

That thing wey I dey find, omo! e dey your body

Omo! E dey your body Omo! E dey your body

Omo! This your body

The way you move, you no dey force am ooh

Na wetin go dey cause am ooh?

Eebah! That thing wey I dey find

(VERSE 2 – May D)

See! the things you do they make me magga

The man you with is he your brother?

I can’t pretend I no dey bother

I no retreat I no surrrender

So stop all the fronting, one thing, one thing ooh

You get the thing but I be borne thing ooh

E dey your face, e dey your body

Girl I no feel wetin they your mind ooh

You know i’m crazy for you, that thing we done dey find ooh

I’ll do anything for you

(HOOK)

The way you move, you no dey force am ooh

Na wetin go dey cause am ooh; ooh oh ooh

That thing wey I dey find

Omo! E dey your body, Omo! E dey your body

E dey your body, Omo! This your body

The way you move, you no dey force am ooh

Na wetin go dey cause am ooh

Eebah! That thing wey I dey find

That thing wey I dey find

That thing wey I dey find

That thing wey I dey find ooh

Eebah! That thing wey I dey find

(VERSE 3 – May D)

In the middle of the night, in the middle of the club

All I want is you girl and I know fit wait to know your mind ooh

You know i’m crazy for you; that we done they find ooh

I’ll do anything for  you

The way you move, you no dey force am ooh

 Wetin go dey cause am ooh?

That thing wey I dey find

Omo! E dey your body, Omo! E dey your body

Omo! E dey your body Omo! E dey your body

This your body

The way you you move, you no dey force am ooh

Na wetin go dey cause am ooh?

Eebah! That thing wey I dey find

Chairman is waiting for you

My heart is beating for you

(FINALE)

I’ll be needing you

Girl love me the way

cause I go treat you right

Girl I go dey your side

I’ll never do funny ooh

[MUSIC LYRICS]: May D – “E Dey Your Body”

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *