LYRICS: Kcee Ft. Tekno – “Dem Go Hear Word” (Attention To Detail)
Five Star Music Superstar Kcee releases is second official Studio Album themed, “Attention To Detail”. View the Lyrics of 4/22 track “Dem Go Hear Word” Ft. Tekno, off the album.
(PRELUDE)
It’s Mystro on the beat
Eeh eh eh
Emoney,Tekno, Kcee
(CHORUS)
Dem go hear word oh
Dem go hear word oh (Dem go hear)
Dem must to hear word oh
Dem go hear word oh
(VERSE 1 – Kcee)
Sharp girls on the dance floor
Play the music dem done go (Dunno)
My rude girls demma jango
Nobody can test when we go
Plenty things you dunno o
See me just dey fly like this
Thank God for the life I live
Who I be? Wetin be this?
Wey baba God dey bless me like this
Hear the gbedu with the baseline on it eh
Based on logistics, pekere to this thing
(CHORUS)
Gra-ga-ga-ga-ga-ga-ga-ga-gan
Langanza
Dem go hear word
E-le-le-le-le-le-le-le-le-le
Kokose
Them go hear word oh
Eh dem go hear word o
eh eh eh
Dem must to hear word o
uwi…eh
Dem go hear word o
(VERSE 2 – Tekno)
Slim Daddy
When the gbedu enter dem dey feel am oh
Ukwu atoka ka mmaya o
When the gbedu drop o dem dey feel am oh
Amaka come make we shokoto
Unu ga egbu mmadu eh eh
Na wetin she tell me
Unu ga egbu mmadu eh eh
My brother you go kill person
na wetin she yarn me
Say na only butter dey whine eeh
Baby girl I love the way you whine eh
Anything you want you can have it
Talkie talkie talkie, you go ride eeh
(CHORUS)
Gra-ga-ga-ga-ga-ga-ga-ga-gan
Langanza
Dem go hear word
E-le-le-le-le-le-le-le-le-le
Kokose
Dem go hear word o
Eh dem go hear word o
eh eh eh
Dem must to hear word o
uwi..eh
Dem go hear word o
(FINALE)
Who I be?Wetin be this?
Wey baba God dey bless me like this
Hear the gbedu with the baseline on it eh
Based on logistics
Pekere to this
Gra-ga-ga-ga-ga-ga-ga-ga-gan
Langanza
Dem go hear word
E-le-le-le-le-le-le-le-le-le
Kokose
Dem go hear word o