LYRICS: YTJ Feat. Oritse Femi – “Dance”
Feel this new vibe with Lyrics, featuring talented and popular Nigerian Oritse Femi thereon. It is a new song from YTJ; and he titled it ‘DANCE’. Get down here fast.
(PRELUDE)
Musical Taliban Number one
YTJ ti gbe ra (gbe ra)
Una never see anything
Omo this one na brown new dance wey just come outside like this ehn
For real
Take it take it
(CHORUS)
Shay you go dance if I sing for you ooh baby ohh? (baby ooh oh)
Musical Taliban Number one
Shay you go dance if I sing you my music ooh (baby ooh oh)
Je o mo je o ma jawo
Bo wona mogu ooh
baby mo wo na mogu ooh
Bo wona mogu ooh
baby mo wo na mogu ooh
Bo wona mogu ooh
baby mo wo na mogu ooh
(VERSE 1- Oristefemi)
Finee girl… Sugar baby oh (no be lie)
O lo lo lo; e dey your body
Fine girl… you my honey
O lo lo lo lo o lo lo lo
See see
Oh my baby, onye olicha
Na gwa ma megwu
Sugar baby… Na gwa ma megwu
You can make me dey happy
I like the way you just dey dance galala (dance galala)
Make me dey happy the way you just dey kolobala (kolobala)
Egwu na bia no so; Egwu na bia no so
This song you dance, he just dey always dey want to dey make me to dey shake my body
(CHORUS)
Bo wona mogu ooh
baby mo wo na mogu ooh
Bo wona mogu ooh
baby mo wo na mogu ooh
Bo wona mogu ooh
baby mo wo na mogu ooh
(VERSE 2 – YTJ)
As I enter this club I see this shawty
She dey whine na na na she dey make me spend money ooh
Make the girl ooh, I no go do you cunning
Baby come ooh, I go treat you like honey
Make you dance, dance well for me, money cost
Scatter this place for me money cost
Ah kanji kanji; gbogbua
Ask am
(CHORUS)
Shay you go dance if I sing for you ooh baby ohh? (baby ooh oh)
Musical Taliban Number one
Shay you go dance if I sing you my music ooh (baby ooh oh)
Je o mo je o ma jawo
Bo wona mogu ooh
baby mo wo na mogu ooh
Bo wona mogu ooh
baby mo wo na mogu ooh
Bo wona mogu ooh
baby mo wo na mogu ooh
(FINALE)
Da Beat on the mix