MUSIC LYRICS

LYRICS: Masterkraft x CDQ – “Ahead Ahead”

Get down here and read the lyrics to the latest collaborative effort of Masterkraft and CDQ yea yea (alongside an Unamed Artiste). They titled the track ‘Ahead Ahead’. Check out the lyrics below.

LYRICS: Masterkraft x CDQ – “Ahead Ahead”

The song is a song of encouragement, urging you to always move Ahead Ahead in life no matter the stress and shortcoming. CDQ brawling on this track.

We don’t need to tell you that Masterkraft produced the song :d cos you already know. Enjoy the lyrics and download the audio on iTunes below.

DOWNLOA Mp3 On iTunes: – “Ahead Ahead”

 

(CHORUS)

==Masterkraft on the beat==
Ahead Ahead
The girl say she no be take-away
Ahead Ahead
See, Ake dey come, abeg find your way
Ahead Ahead
If no be today, sebi tomorrow dey
Pick up your lessons and move ahead
Move ahead; yea yea

(VERSE 1)

Ahead Ahead; eh; all I wanted was to get ahead
Baba gimme Shandi, my eye dey red
If you no get money, comot for here
Ehh, pilot, look ahead
E be like say you don dey lose your head
Forget; I don get paper here
Why everybody just dey look me self? [Nawa oh]
RIP to the dead; Ebeano! Na you dey hot
Your market dey sell; chai
No wonder you no dey send
So na you be the usher here?
Ohh; who be your father self?
[Ehh; come oh]; why you dey para self?
The sun too hot for this Ghana self
Abeg wake me up if you reach Mile 12
Choir Master

<<REPEAT CHORUS 2x>>

(VERSE 2- CDQ)

Yea yea [won n pe ehhh]
Ahead Ahead
Emi ti won n koje bi Indomie and egg
Olami ti de, I gat cash under the bed
Fun mi l’aye, mo fe run e je bi Daily Bread
Woss! CDQ lo n fo, ma s’iwa wu
Ma je k’Olobe yen wo’le, a o si n sawawu
Fuckkk what it was, hommie; it is what it is
Ti Hillary o ba wole, e je k’a gba kadara pelu Trump
Awon Ake ti fe da’lu ru pelu SAR-SAR
Team Oshofri; kini bear mami sasa
Won ni mo ne Google moju; mo ya were gan
Onisowo t’o nice lana but leni, won ti gone
Ki samaraisa no dey do baba for business
*Next bebest partofitro wey dey rest for cigaret*
Oro po n’nu Iwe Kobo, but je ki n da le na
If you no dey talk about money, bros, move ahead
[Move ahead, move ahead]

 <<REPEAT CHORUS 2x>>

(VERSE 3 / OUTRO)

Bia! Who, who park this car for here?
People go just dey…
People go just dey park anyhow
Bia, nwane; nna nna pumpum motor here
Make them comot this car here
[Nna, e don do, abeg abeg]
Comot this bus here, fool
Yeye osaka nodio*

[MUSIC LYRICS]: Masterkraft x CDQ – “Ahead Ahead”

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *