MUSIC LYRICS

LYRICS MUSIC: Ceeza Milli Ft. Duncan Mighty – Sabi

LYRICS MUSIC: Ceeza Milli Ft. Duncan Mighty – Sabi

From the studios of StarBoy Entertainment, Ceeza Milli brings out the song ‘Sabi’, featuring Duncan Mighty (the ‘Fake Love’ singer, feat. Wizkid). Here is the Music Lyrics to the jam ‘SABI’.

(INTRO)

Yea yea yea yeA
Yea yea
==IT’s Kel P vibe==
Ceeza Milli weni MIghty here
Ih weni Mighty heRe oh
Yea yea yea yea

(HOOK)

Wa je, wa je, wa je, ko ni gbA
[Oh woh woh woh]
Kino je, ma je, mA je, mo ni gba
[Woh woh woh woh woh
Bobobobo, Ceeza Milliana]
Yea yea, wa je, wa je, ko ni gba
==SpellZ==

(Ceeza Milli- VERSE 1)

Omoge, I dey beg make your love no go pass me by [yea yea]
Cos I fit pai, my baBy, if your love go pass me by 
My girl, e get so many things wey dey my mind
But I no mind to take it slow, Girl
May be, you can take your time
Poiwo, this your love too dey ginger me
January to December, baby; 9jalyrics
I go love you, my bAby, e no go tire me
Say you go be my lover
Mami, say I go be your loVer
GIrl, I promise to dey with you, any season, any weather
We go dey togetHer; yea yea

YOu too Sabi, you too Sabi, baby oh
Seh you go be a part of me, baby oh?
Girl, amma maKe you proud of me, baby oh
Say we could start a family, oh baby oh
And I promise I won’t lie, bAby
I’ll never leave you in the dark
I need you in my life, my baby oh
Seh you gO follow me, follow me?

(HOOK)

Wa je, wa je, wa je, ko ni gba
Kino je, ma je, ma je, mo ni gba
Yea yea, wa je, wa je, ko ni gba
[Oh ih oh ih no no no]
Kin ma je, ma je, ma je
[Follow me; Naija Lyrics]
Wa je, wa je, wa je, ko ni gba
[Woh woh woh; shordy can you turn and follow me?]
Kino je, ma Je, ma je, mo ni gba
[Woh woh woh]
Yea yea, wa je, wa je, ko ni gba
Kin’m

(Duncan Mighty- VERSE 2)

Girl, e be you, e be yoU
This afternoon level well well
[After you na you]
E be you uh, this afternoon level
Every time, mE dey popopopo for your love
[Your love]
And me dey call call call for your phone [yeah]
GIrl, begi an-an-an answer mY phone [yeah]
I want to kiamaka do do [yeah]
E dey do usie usie weh [usie weh]
Aladura tUri wo cele [cele]
I no go remove, if you carry belle [carry belle]
Na straight to your mama; ono mi kaje
Ah baby mi gwangwaN
Biko baby, wiya make I spend money for you, no time
Cos I don’t Wanna lose you, baby mi gwangwan, make we go

(VERSE 3- Ceeza Milli)

Take ma body; nobody love you the way I be loving you
Baby, say na only you; nobody make me feel the way you do [yeah]
Iburu nge magini kwasi oH
Cos as you sEe me, my baby, I fit to pai for you
[Urnn urhnn]

YOu too Sabi, you too Sabi, baby oh
Seh you go Be a part of me, baby oh?
Girl, Amma make you proud of me, baby oh
Say we could start a family, oh baby oh
And I promise I won’t lIe, baby
I’ll never leave you in the dark
I need you in mY life, my baby oh
Seh you go follow me, follow me?

(HOOK/OUTRO)

Wa je, wa je, wa je, ko ni gba
Kino je, ma je, ma je, mo ni gba
==It’s STG; 9jalyrics==
Yea yea, wa je, wa je, ko ni gba
Kin ma je, ma je, ma jE

Wa je, wa je, wa je, ko ni gba
[Woh woh woh]
Kino je, ma Je, ma je, mo ni gba
[Woh woh woh woh woh]
Yea yea, wa je, wa je, ko ni gbA
[Ceeza Milliana yea ih; wene Mighty here oh]
Kin Ma je, ma je

[MUSIC LYRICS]: Ceeza Milli Ft. Duncan Mighty – SabI

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *