MUSIC LYRICS

Sound Sultan – “Soopa Woman” (NEW MUSIC LYRICS)

Sound Sultan - "Soopa Woman" (NEW MUSIC LYRICS)
Always insist on quality; we bring you the quality Music Lyrics to the song ‘Soopa Woman’, by Naija Ninga- Sound Sultan. The song was produced by Niyi P. The cool animation was designed by Smylz. Enjoy it below.

(INTRO)

Baby anywhere you hide, I go find
If you say make I wait, I dey for line
Baby anywhere you hide, I go find

If you say make I wait, I dey for line
==Niyi P. on tHe beat==
=Whoyaaa!=
Oh oh oh oh, Yea yea eh
Oh oh oh oh, Yea yea
Soopa Woman yea yea yeA

(CHORUS)

I no dey call am woman, no dey call am woman, 
she’s a- Soopa Woman
And as you see my woman, she’s a real African, she’s a-  Soopa Woman
And when you see that front-siDe, back-side, omo- Figure-8
And when you see that dark skin, shine shine ni oh- ChocolatE

(VERSE 1)

Baby na onLy you Oluwa design so
E be like even you no know the way wey you fine so, ehh
My baby: sugar, honey, no fit sweet pass oh
Cos I dey get toothache eVery time wey you pass oh
Oh no, all the money in the world no fit buy your love oh
But I go spend all my money just to prove my love

(CHORUS)

I no dey call am woman, no dey call am woman, 
she’s a- Soopa Woman
And as you see my woman, she’s a real African, she’s a-  Soopa Woman
And when you see that front-side, back-side, omo- Figure-8
And when you see that dark skIn, shine shine ni oh- Chocolate

(VERSE 2)

Baby anyWhere you hide- I go find
Baby, say make I wait- I dey for line
Baby anywhere you hide- I go find; 9jalyrics
Baby, say make I wait- I dey for line
Baby show me yOur way oh- gan gan
Take her faraway way oh- gan gan
Gba! K’a jo ma, k’a jo ma, k’a jo ma- gbe

(CHORUS)

I no dey call am woman, no dey call am woman, 
she’s a- Soopa Woman
And as you see my woman, she’s a real African, she’s a-  Soopa Woman
And when you see that fRont-side, back-side, omo- Figure-8
And when you see that dark skin, shine shine ni oh- Chocolate

RePeat (VERSE 1)

Baby na only you Oluwa design so
E be like even you no know the way wey you fine so, ehh
My baby: sugar, honEy, no fit sweet pass oh
Cos I dey get toothache every time wey you pass oh
Oh no, all the money in the worLd no fit buy your love oh
But I go spend all my money just to prove my love

RePeat (VERSE 2)

Baby anywhere you hide- I go find
Baby, say make I wait- I dey for line
Baby anywhere you hide- I go find
9jalyrics.com.ng; baby, say make I wait- I dey for line
Baby show me your way oh- gan gan
Take her faraway way oh- gan gan
Gba! K’a jo ma, k’a jo ma, k’a jo ma- gba dun

[MUSIC LYRICS]: Sound Sultan – “Soopa WomAn”

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *