MUSIC LYRICS: CDQ – “Fine Boyz” (Prod. Jaypizzle)
We write the Lyrics, other Bloggers steal and post on them websites. God dey ohhh. Oya take this one too- Music Lyrics to the track ‘Fine Boyz’, by CDQ yea yea. Produced by JayPizzle. By the way, why is Olamide not among the artistes in the cover photo…you see say I no put question mark in the question. So don’t quote us..lol
(INTRO)
Uh uhh; cheei
Woss wobi, ehh
==Jaypizzle Production==
Go!
(CHORUS)
Fine Boyz like us- na them dey rush us
Eh; all the fine girls- na them dey rush us
Yellow or Dudu– na them dey rush us
Orobo, Lepa- dem dey rush us
Fine Boyz like us- na them dey rush us
Eh; all the fine girls- na them dey rush us
Yellow or Dudu– na them dey rush us
Orobo, Lepa- dem dey rush us
Fine Boyz like us- na them dey rush us
Eh; all the fine girls- na them dey rush us
Yellow or Dudu– na them dey rush us
Orobo, Lepa- dem dey rush us
(INTERLUDE)
Fine Boyz like us
We, we no dey too, too look for women like that
Na them dey rush us; uhn uhnnh na them iih…
(VERSE 1)
Woss; fresh from plane
Mo se de lati idale; sinu AC, ota n gbale
Convoy lati Lekki, ki Iya Sodiq
E se normal fun awon omo t’on fori bale
*We spending lavish sha; dey kaku
Fine girl, ma lo wo motor t’o ma taku
Papa malabana, we waku
Number 1 dancing the boys- shaku shaku
Afrobeat we dey ball- ball
Makana boys, we dey ball- ball
Pepper them to the core- core
E kilo fun awon omo akata k’on se normal
(INTERLUDE)
Eh ehh; Fine Boyz like us
We, we no dey too, too look for women like that
Na them dey rush us; uhn uhnnh na them iih…
(CHORUS)
Fine Boyz like us- na them dey rush us
Eh; all the fine girls- na them dey rush us
Yellow or Dudu– na them dey rush us
Orobo, Lepa- dem dey rush us
Fine Boyz like us- na them dey rush us
Eh; all the fine girls- na them dey rush us
Yellow or Dudu– na them dey rush us
Orobo, Lepa- dem dey rush us
Fine Boyz like us- na them dey rush us
Eh; all the fine girls- na them dey rush us
Yellow or Dudu– na them dey rush us
Orobo, Lepa- dem dey rush us
(INTERLUDE)
Fine Boyz like us
We, we no dey too, too look for women like that
Na them dey rush us; uhn uhnnh na them iih…
(VERSE 2)
Woss; say ‘man broke’ no mean
say make you look broke- never
say make you look broke- never
Agidi ko l’o fi n mu coke
Omo Orile t’o ba dull, e ti bo’le
Suru o lere mo, a n j’epo mo ogede- e be danu
Ehh; are you mad or something? e tuse lo ma sua gonsen
Tua mani u gua gunsen; o blai tu te tain wistain
Ogoro fe ma p’aja l’obo fun mi
Awon bad-belle wish say k’Olohun mu mi
Tori ‘on le ba mi, tori l’o se n bu mi
*I dey spoil their beat; na why, ogbeni, do me- lale
Omo London, won kala m’oko
Prerequisite bi olu moko; 9jalyrics
Awon omo mi maondo bi ojo taisin
Kawa 30 k’anybody di virgin- file
Yea yea in the building; CDQ
TribeMixx, JayP je k’on mo
(EXTRAS)
Go; Naira mo gbe
Naira mo gbe, Pounds mo gbe
Naira mo gbe, Dollar mo gbe
Naira mo gbe, Pounds mo gbe
Naira mo gbe
Go; Naira mo gbe
A ni Pounds mo gbe
A ni Naira mo gbe, mo ni Dollar mo gbe
Dollar mo gbe; Ambode wo le
A ni Peller wo le; Ambode wo le
Shina Peller wo le; woss, wo le
Jay Pizzle wo le
(INTERLUDE)
Fine Boyz like us; 9jalyrics.com.ng
We, we no dey too, too look for women like that
Na them dey rush us; uhn uhnnh na them iih
Uhihuhahahaha chioo