MUSIC LYRICS

MUSIC LYRICS; Junior Boy – “For You”

MUSIC LYRICS; Junior Boy – "For You



Junior Boy aka the gals dem sugar of Obimzy Records always out with something fresh for his fans, hits us again with another beautiful sound “FOR YOU”, produced by CKAY.

After his last record titled Dan Dan, which was produced by DeeVee, Obimzy Records’ singer, Junior Boy returns to the studio to create this new captivating number titled “For You”
“For You” is produced by Chocolate City’s in-house music man, Ckay who recently released the visuals for his Container record.

INTRO

Ooooh Oooooh,[Obimsy record] this is a banger
I be the girls dem sugar
[Ckay]
Heys nah nah

VERSE 1

O baby please am begging denge pose for me
Awon omoge  po lotun losi but you are one in mill
Just like a petrol station i dey on the queue for you
I no dey write my song oooo but i have to pick a pen for you
I hope and pray say you go gree for me[nitori]
Some rich bad guy wanna take you away from me[yea yea]

CHORUS

Baby girl you make me manya oooo
Baby guala mu eeeee
Baby girl you make me mercy eeeeeeh
achalu ugo wine
igualamu eeeeh
Iwo lomo to shan,Iwo lomo tan So
Omo to shan, Iwo lomo tan so
Iwo lomo to shaaaan,Omo tan so
Iwo lomo to shaaaan,Omo tan so

HOOK

Oooh nah nah
Woyi woyi,oooh nah nah
I say oooh nah nah
Woyi woyi,oooh nah nah

VERSE 2

Girl if you no gree for me you go cause emergency
Come come come tete ko wa lomo family
You gat me screaming oooh nah nah nah
Girl your beauty dey cause wahala

CHORUS

Baby girl you make me manya oooh oooh oh[manya manya oooh]
Baby guala mu eeeee
Baby girl you make me mercy eeeeeeh
Achalu ugo wine
Igualamu eeeeh
Iwo lomo to shan,Iwo lomo tan So
Omo to shan, Iwo lomo tan so
Iwo lomo to shaaaan,Omo tan so
Iwo lomo to shaaaan,Omo tan so

HOOK

Just like a petrol station i dey on the queue for you
I no dey write my song oooo but i have to pick a pen for you
I be the girls dem sugar
you girle,for you girle, this song is for girle
Frankley oshe,for you girl
girls dem sugar

OUTRO

Oooh nah nah
Woyi woyi,oooh nah nah
I say oooh nah nah
Woyi woyi,oooh nah nah
Heys  sa nah nah, sa nah nah
[indo mix]
Woyi woyi oooh,heys  sa nah nah, sa nah nah
Woyi woyi oooh,[woyi woyi oooh]heys  sa nah nah, sa nah nah

Obimzy records baby
MUSIC LYRICS; Junior Boy – “For You”

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *