LYRICS: Reinhard Tega Ft. Victoria Kimani, Nosa, Jesse Jagz – ‘Fake Friends’
(INTRO)
Bad man amovegel; eh ih ih yehh yeh
(VERSE 1- Victoria Kimani)
No be you come here; why you dey fams yeh?
Am on my lane, I don’t want chancewell
I do my things, demma watch and see
I tell my partner to miss kainthings
They call my cell on a constantly
Why these haters so vigilant?
Make I fam, make them jubilant
But they wish me well like I be celebrant [eh ihh]
Abeg no hear me, tryna fams me
Am on a row now they want chance me
Inudirty theyma watch and see
I turn ma back, themma misyan things
Fake man theyma plenty
When I look in them eye, I see envy
No be God wey protect me?
They for don pai me since 1990
(HOOK)
Baba God oh oh oh
Save your children from Bad Frieds oh
Baba God oh oh oh
Save your children from Bad Frieds oh
(CHORUS)
For your face them dey smile oh
For your back them be lion
One thing dey their mouth,
another thing dey for their mind oh
Baba God oh ohh; wetin dey happen for inside oh
Na Baba God oh oh oh oh,
wetin dey happen for their minds oh oh oh ai
(VERSE 2)
Yea yea; see, right from the entry
Them fake man demma plenty
Am the number one in the century
Want kill a man with jealousy and envy
Want kill a man with jealousy and envy
Kimani and Emperor, I roll heavy
I see many bad man wanna move debi if you hear me
1 2 3, if you’ ready; some stay enemy
and some stay friendly, some want test me
Some ah curse, some bless me; chichi man come arrest me
Some stay satisfied and some stress me
1 2 3, if you’ ready; some stay enemy
and some stay friendly, some want test me
Some ah curse, some bless me; chichi man come arrest me
Some stay satisfied and some stress me
Some stay satisfied on the stake
(HOOK- Nosa)
Baba God oh oh oh
Save your children from Bad Frieds oh
Baba God oh oh oh
Save your children from Bad Frieds oh
(CHORUS- Nosa)
For your face them dey smile oh
For your back them be lion
One thing dey their mouth,
another thing dey for their mind oh
Baba God oh ohh; wetin dey happen for inside oh
Na Baba God oh oh oh oh,
wetin dey happen for their minds oh oh oh ai