MUSIC LYRICS

‘Starlight’ MUSIC LYRICS | song by Cobhams Asuquo

'Starlight' MUSIC LYRICS | song by Cobhams Asuquo

(VERSE 1)

I fit fight for you; I’ll give my life for you
No valley too low, no mountain too high for me to climb for you
Na you dey help me see the very best in me
And na you dey there when nobody dey there
Na you invest in me

(CHORUS)

And I would walk a thousand miles 
if only you would hold my hand
I would go the distance all the way for you
You know I can

(BRIDGE)

People dey ask me say- ‘wetin dey make me smile?’
I tell the whole world say- na you be my life
And if them argue say we no go last reach night
I tell the people say- you no fit kill Starlight
Hmm hmm hmnn

(VERSE 2)

Them say my eye go clear
Them say your eye go tear
Darling, no mind them; make you no send them
Dem No Be God, my dear

(CHORUS)

And I would walk a thousand miles 
if only you would hold my hand
I would go the distance all the way for you
You know I can; 9jalyrics.com.ng

(BRIDGE)

People dey ask me say- ‘wetin dey make me smile?’
I tell the whole world say- na you be my life
And if them argue say we no go last reach night
I tell the people say- you no fit kill ____

(VERSE 3)

Starlight dey shine from night till morning
E no dey tire, e no dey die
And moves and it disappears; still dey up dey shine
so bright all the time

(EMPHATIC BRIDGE)

People dey ask me say- ‘wetin dey make me smile?’
I tell the whole world say- na you be my life
Oh oh oh oh ohhhh

People dey ask me say, uhh- ‘wetin dey make me smile?’
I tell the whole world say- na you be my life [ohh oh ohh]

And if them argue say [yeh] we no go last reach night
I tell the people say [say eh eh eh]- you no fit kill Starlight

[MUSIC LYRICS]: Cobhams Asuquo – “Starlight”

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *