LYRICS: Timaya – “Mase”
Lagaa, uhrhh, chulo woh, laga
Hmn hmn hmn hmnn hmn,
yea, badman badman badman
E no dey bother me, e no dey bother me
E no fit bother me [e no fit bother]
E no fit bother me [yeba]
Say your talk no dey bother me
Cho cho cho no dey bother me
Too much cho cho cho no fit bother me
No fit bother – e no dey bother me
Anything I wan do, mase, mase
Mase, mase, mase, mase, mase
Olorun mase oo, mase, mase, mase, mase
Anything I wan do mase, mase, mase, mase
Olorun mase oo, mase, mase, mase, mase
Sometimes dem dey talk omo, bullshiit [bullshiit]
Tag me for tweet and smile with a crocodile teeth
It’s funny like Nasboi Skit
I gat guys wey dey watch my six [my six]
Get girl wey dey give me peace
Dem get friends, me I get family, family wey fit do anything
Dem dey drag me like Dave Chappelle [Chappelle]
I no dey hear, I don shayo Casamigos
Steady on my P dem dey sensima [sensima]
Everybody dey talking-la [talking-la]
E no dey bother me, e no dey bother me
E no fit bother me [e no fit bother]
E no fit bother me [yeba]
Say your talk no dey bother me
Cho cho cho no dey bother me
Too much cho cho cho no fit bother me
No fit bother – e no dey bother me
Anything I wan do, mase, mase
Mase, mase, mase, mase, mase
Olorun mase oo, mase, mase, mase, mase
Anything I wan do mase, mase, mase, mase
Olorun mase oo, mase, mase, mase, mase
Big 44, man na billi billi
You know say Chulo bother nobody
But dem go wan show their stupidity
It’s a five star life am living
And I ain’t gat time for their bullshit
Omo, omo, omo, omo, omo omo, omo
Me I wan flex my soul, omo
I don lose control, omo, make I no go
Dem dey drag me like Dave Chappelle [Chappelle]
I no dey hear, I don shayo casamigos
Steady on my P dem dey sensima
Everybody dey talking-la [tal talking-la]
Anything I wan do, mase, mase
Mase, mase, mase, mase, mase
Olorun mase oo, mase, mase, mase, mase
Anything I wan do mase, mase, mase, mase
Olorun mase oo, mase, mase, mase, mase
Yagaa, spiritual tune
Badman badmann