LYRICS: Xbusta – “First Class” [With English Translation]
You fit know dy/dx, that one na hin concern you
All I know na 1m + 1m na 2m
Eh eh eh, wetin I dey find x for, my ex dey lost?
Ehh ehhh ehhh, daddyehh
I dey plane dey fly First Class
When you dey school dey find first class
Your girlfriend body na exam, [she don give me common entrance]
Cos I no dull myself oo, I wake up since 12 o
Na since then wey I don dey work; and she no dull herself o
She link up with men o, cos she just want to
pawo, jewun, dobo (make money, eat, and fock) ; pawo, jewun, dobo
Pawo, jewun, dobo; ahn ahn ahnn
I just want to pawo, jewun, dobo; pawo, jewun, dobo
Pawo, jewun, dobo; ahn ahn ahnn; ahn ahn ahnn
I been dey hustle like no man’s business
I keep it strong and I show no weakness, and I do many
things wey I no proud of
I attack and I still play defence; I no dey hustle to be the richest
but if my family is good, I’ll be blessed; and if them
ask how the money come my way I’ll tell them say
Mo s’ise gbowo (I worked and got money), I no dull myself o
I wake up since 12 o,
na since then wey I don dey work [work work work];
and she no dull herself o [no dull herself o]
She link up with men o [link up with men o], cos she just want to
pawo, jewun, dobo; pawo, jewun, dobo
Pawo, jewun, dobo; ahn ahn ahnn
I just want to pawo, jewun, dobo; pawo, jewun, dobo
Pawo, jewun, dobo; ahn ahn ahnn; ahn ahn ahnn