MUSIC LYRICSYORUBA LYRICS ENGLISH TRANSLATION

LYRICS: Otega – “Top Boy” Ft. Barry Jhay [With English Translation]

LYRICS: Otega - "Top Boy" Ft. Barry Jhay

Uhnn press play
Make I no lie, many many many things I don see
But eye wey don see 69 no suppose to dey fear 70
Been a long time, mo ti pe gan lori titi
: –    –     –     –    – , been long on this streets

No relenting, I’d be trending, gbedu banging s’iwon l’eti (in their ears)

When them be doubt mi, I carry my load

Face my hustle, comot for my comfort zone
I believe in myself but I can’t do this all alone
I believe in God and me I no fit sell my soul
Oyawon lenu bi mo se ma n carry go
: it surprised them as I’m carrying on

Ola Oluwa ni, nobody know
: it’s God,   –    –     –     –     –

All my life, I dey find money o,
still I get fans wey dey die for me o

Me I be Top Boy – 10 years and still counting

ti mo ti n je k’on mo ; stubborn, you already know this guy can sing
: that I”ve been letting them know; –    –     –     –      –     –     –     –    –

Top Boy – 10 years and still counting
ti mo ti n je k’on gbo; stubborn, you already know this guy can sing
: that I”ve been letting them hear; –    –     –     –      –     –     –     –    –

Them say I just dey do as I like because

e sure for me say me I get fans
But why I no go gas all my people
wey dey show me love for a long time
When I no get money self, no dollar for my bank
Na only God and my fans before e sup like jazz

It doesn’t matter where you come from,

cos at the end of the day, iman is on God
It’s all love, no loss, make you stand tall
Till your niccurs be living like Sean Jean
Back then say my life no dey function
Right now, blessings dey for my junction
I told them say na me be the gangan (the original)
Emi ti mo bad gan, won mo
: me that I’m very bad, they know

Pe I be Top Boy – 10 years and still counting

ti mo ti n je k’on mo; stubborn, you already know this guy can sing
Stubborn – 10 years and still counting
ti mo ti n je k’on gbo; Top Boy, you already know this guy can sing
Otega gan gbayi; chokpo street o

LYRICS & ENGLISH MEANING: Otega – “Top Boy” Ft. Barry Jhay

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *