MUSIC LYRICS

LYRICS: Ice Prince- “Day 1” Ft. Koker (WITH AUDIO GET)

From the Album ‘JOS TO THE WORLD’ By ICE PRINCE ZAMANI, we bring to you the complete lyrics of the track ‘DAY 1’ Ft. KOKER. Find below – Audio download. Enjoy….

—>Coker

(PRELUDE)

Ewan-eeh eh

Ice

Ehn ahh eeh eh

Ewan-eeh eh

Ewan! eeh eh

(VERSE – 1)

I see say all the guys wey dey feel you, plenty

Cause dem dey see say I dey love you tire

See me i’m hundred if you want it

And I wanted to be honest cause na your love I dey take  higher (higher) eeh

(CHORUS)

I queue on my Day 1 (my Day 1)

My Day 1 (my Day 1)

My Day 1 (my Day 1)

Eeh you be my Day 1 (my Day 1)

My Day 1 (my Day 1)

You be my Day 1 (my Day 1)

Eeh

(VERSE – 2)

Nobody, (nobody) kere for here; huh yea

Eruku wole, she join me they gbedu for here

Nobody, (nobody) kere for here, me and all my girls

Iyo eeeh eeeh eeh

Iyo eeeh eeeh eeh

(HOOK)

When I get your name and number (When I get your name and number)

When I get your name and number (When I get your name ooh)

I dey follow you bumper to bumper

And I know say you feel my lamba

And I know say you feel me

(VERSE – 3)

Aaah eh! Because of you I double my hustle

Because of you I reduce my craze ooh

Because of you I begin to humble

Because of you I fire the place oh eeh

Everything you like (Everything you like)

His everything I like ooh oh eeh

We can spend the night

We can do it right ooh eeh

Girl you give me fever and your body make me shiver

Girl you sexy for the night and your sexy body tight ooh

(HOOK)

When I get your name and number (When I get your name and number)

When I get your name and number (baby, you should call on me eeh)

I dey follow you bumper to bumper

And I know say you feel my lamba

And I know say you feel me

(VERSE – 4)

Girly, your body, go kill somebody

Make a bad man want to soji

Oya baby shay you soji?

O ni ko ba, shabi iwo ni Mr. loba

No one b’oba; Girly mi to cover mi ooh

(BRIDGE)

Make I know what you think about me

Eeh eeh-eeh eh eeh

Not because of  LOL means say I dey laugh ooh

Did you see my face?

This is not my real face ooh

Na we dey run the town

Na we dey run the city

Awa la ni Iiiigbo-roooo

Awa la ni Igboooroo

Na we dey run the town

Na we dey run the city

Awa la ni Iiiigbo-roooo

Awa la ni Igboooroo

(CHORUS)

My Day 1 (my Day 1)

My Day 1 (my Day 1)

My Day 1 (my Day 1)

Eeh you be my Day 1 (my Day 1)

My Day 1 (my Day 1)

You be my Day 1 (my Day 1)

Eeh

(FINALE)

Day 1

Day 1

You be my Day 1 (Day 1)

You be my Day 1 (You be my Day 1)

You be my Day 1 (You be my Day 1)

You be my Day 1 (You be my Day 1)You be my Day 1 (You be my Day 1)…

[MUSIC LYRICS]: Ice Prince- “Day 1” Ft. Koker

Share to:

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *