MUSIC LYRICS

MUSIC LYRICS: Jenny O Ft. Mayorkun x Dremo x Mz Kizz – “Number One”

We present to you the complete Lyrics  to the song titled “Number One”, by Jenny O. Ft. Mayorkun, Dremo, and Mz Kizz. Brought to you by Update360ng for your entertainment.

https://9jalyrics.com.ng/wp-content/uploads/2017/08/Jenny_O_Ft_Mayorkun_Dremo_Mz_Kizz_-_Number_One–(Update360ng.com).mp3

—>: ‘Number One’

(PRELUDE)

One plus one na equals Two

She tell me say you equal two

Beebeebeatz from PeeJay

Jenny Oooo oh

(CHORUS)

Me and you

We go dey jolly dey go

Nobody fit put asunder, no be say na yonder

Mu na gi ge bi

You’re my Number One

(VERSE 1- Mz Kizz)

Yeah! Mz Kizz

So we stepping to the top, we never go down

And we speak to the last, never slow down

No time you know I get to love you

Na you seize my ass, na you hold am

Say for life I stay with you, no be lie I tell the truth

Won le pe mi ni ab’oko ku; na me know wetin I see in you

Won bere, why you wan die for her neck?

Shay omo yen mo ounje se, shay o le twerk?

Dem try kin fi e le, walahi ko le work

If she see you, other girls, she go still come back

For life I stay with you

sua-sua; follow me

I’ll never fall your hand eeeeeh!

Baby you know me

(VERSE 2-Mayorkun)

Girl you fresh, you dey make my heart beat

They can’t stand our love, make them find sit

Show me one phase, make I light it

Our love is sweet ooh, make I fight it

Mi o r’aye gbogbo robon rebe se

Obinrin meta lo ri, bawo lo se je?

Gbogbo rumour loje ki everybody te

Lola ni ooh, that’s my…

(CHORUS)

We go dey jolly dey go

Nobody fit put asunder, no be say na yonder

Mu na gi ge bi

You’re my Number One

(VERSE 3- Dremo)

Code name, Rapper wey dey sing song

Na you be my number one, all the girls wey I get before

All of them na zero o ooh (zero ooh oh, zero ooh oh)

Girl you be the magician, I be the wand

So anything you want make I do,  I go do ooh oh oh (do ooh oh oh, do ooh oh oh)

The love wey I get for you, dey for default

Sorry If I ever ever hurt you before

Even times wey you wrong, na me dey  dey at fault

 Those times I don’t even know what’s wrong with me

Na you be my number one, all the girls wey I get before

All of them na zero o ooh (zero ooh oh, zero ooh oh)

(CHORUS)

Me and you

We go dey jolly dey go

Nobody fit put asunder, no be say na yonder

Mu na gi ge bi

You’re my Number One

(VERSE 4- Jenny O.)

When I be the one to make you breakfast on bed ooh

All you all in my head ooh

I am ready to let go ooh oh oh

People dey dey hala hala

Say na you hold me down down

I done turn to superstar, now they want am

People dey dey hala hala

Say na you hold me down down

I done to turn superstar, now they want am

Smile for me baby

I go last for you baby

If you fight for me baby

I go die for you baby

(CHORUS)

Me and you

We go dey jolly dey go

Nobody fit put asunder, no be say na yonder

Mu na gi ge bi

You’re my Number One

(FINALE)

One plus one na equals Two

Say na you hold me down down

He tell me say you equal two

I done turn to superstar, now dey want am

All the girls wey I get before

All of them na zero o ooh (zero ooh oh, zero ooh oh)

Girl you be the magician, I be the Wand

So anything you want make I do,  I go do ooh oh oh (do ooh oh oh, do ooh oh oh)

Indomix

Beebeebeatz from PeeJay

[SONG LYRICS]: Jenny O Ft. Mayorkun x Dremo x Mz Kizz – “Number One”

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *