MUSIC LYRICS

LYRICS: Olamide Ft. Tiwa Savage – “Fine Fine Girls”

Unto the next one; here is the accurate music lyrics to the jam ‘Fine Fine Girls’, by Olamide, featuring SMD’s Tiwa Savage. Dive in here and sing along to the groove. Brought to you by 9jalyrics.com.ng

https://9jalyrics.com.ng/wp-content/uploads/2017/11/Olamide_Ft_Tiwa_Savage_-_Fine_Fine_Girls–(9jalyrics.com.ng).mp3

DOWNLAOD Mp3 AUDIO: ‘Fine Fine Girls’

(INTRO)

==It’s Young John the wicked producer==
Wetin you go do, you go do, wetin you go do? Yeah ehh

(CHORUS)

I say Fine Fine Girls in the building tonight
African Girls in the building tonight
Jamaican Girls in the building tonight, oh ahh
I say Fine Fine Girls in the building tonight
Naija Girls in the building tonight
Latino babes in the building tonight, oh ahh

(BRIDGE)

Them want to shake am ohh, shake am ohh
Whine am ohh, whine am ohh, roll am oh, ohh
I say them want to shake am ohh, whine am ohh
Roll am oh, ohh

(VERSE 1- Olamide)

Baby na one for the show oh; get money, get that dough oh
Bad girl let them know oh, shaking like wo ohh
You dey make my head dey spin oh
Yes you dey do my thing ohh
The way you shake that thing oh, oya make that thing go
Badokadonk, Badokadonk, Badokadonka, Badokadonka
Shock me like life wire, hot like fire, my desire
Ki lo gbe saya? O n ja mi lara, o n jo mi lara
Mehn she dey whine oh, say she no dey tire

(CHORUS)

I say Fine Fine Girls in the building tonight
African Girls in the building tonight
Jamaican Girls in the building tonight, oh ahh
I say Fine Fine Girls in the building tonight
Naija Girls in the building tonight
Latino Babes in the building tonight, oh ahh

(BRIDGE)

Them want to shake am ohh, whine am ohh
Roll am oh, ohh
I say them want to shake am ohh, whine am ohh
Roll am oh, ohh

(Tiwa Savage- VERSE 2)

Okay! Baddo! Tiwa Sa’!
Wetin you go do, you go do?
When I start to dey shake my bumbum for you
I bounce it for you ahh
I know say you go like to make move, so make a move
You’ messing with the baddest bitchh in the whole club tonight
Yeah eh ehhh
So come make I rewind the body for you uh uh
This your feelings’ the feelings for two uh uh
Makes me walangolo galala, baby walangolo galala
T’o ba no owo, baby ma jo- robo skeske robo robo
Make me walangolo galala, baby walangolo galala

(CHORUS)

I say Fine Fine Girls in the building tonight
African Girls in the building tonight
Jamaican Girls in the building tonight, oh ahh
I say Fine Fine Girls in the building tonight
Naija Girls in the building tonight
Latino Babes in the building tonight, oh ahh

(BRIDGE)

Them want to shake am ohh, whine am ohh
Roll am oh, ohh
I say them want to shake am ohh, whine am ohh
Roll am oh, ohh

(OUTRO)

Bad girl let them know ohh, shaking like wo ohh
Wetin you go do, you go do? When I start to dey
shake my bumbum for you? I bounce it for you ah
Badokadonk, Badokadonk, Badokadonka, Badokadonka
Badokadonk, Badokadonk, Badokadonka, Badokadonka

[MUSIC LYRICS & Mp3]: Olamide – “Fine Fine Girls” Ft. Tiwa Savage

Share to:

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *