MUSIC LYRICS

MUSIC LYRICS:Jay Pizzle – “We Do Better” Ft. Logos



Here’s the full Lyrics to the Afro beat tune song titled “We Do Better” by Jay Pizzle the producer, featuring Logos.All afro beat fans would love this.Enjoy the song as you sing along with lyrics.

(PRELUDE)

Uhn! uhn!
***Jay Pizzle Production***
Shonleee-eeh-eeh-do… My baby baby baby
Ahn! ahn! Afrriiicaaaaaa…
In Africa, mama Africa-aah-ni mama Africa
Hu ye ye ye ye eh ile Africa

(CHORUS)

We do better, backward never
We do better, backward never
We do better, backward never (Kill dem)
We do better (na so, na so), backward never

(VERSE1 – Logos)

Una never see anything for here
This one na gbedu wey dey hot
As e dey hot, you better start to dey fan yourself with your hand
You know understand, this one na serious earthquake
Get down

Take a left, to the right
Take a left, to the right, to the right! to the right!
This one na soft kponmo
oh oh oh oh ooh; oh ooh
Abeg Dj. give the amplifier belle, no time
This one na amplifier
Obinrin…mo ni fe re gaan obinrin, aah!
Omo dudu yi(aah!) mo ni fe re gaan obinrin

(HOOK)

Teyamo, teyamo mamimi eeeh
Mummy mi teyamo
Teyamo, teyamo mamimi eeeh
Obinrin…mo ni fe re gaan

(CHORUS)

We do better, backward never
We do better, backward never
We do better, backward never
We do better, backward never

(FINALE)

When you hear; Jay pizzle production
Make you know say na me
Ehn! Ehn!
Aah! aah! aah! aah!…
Instrumental

[MUSIC LYRICS]: Jay Pizzle – “We Do Better” Ft. Logos

Share to:

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *