MUSIC LYRICS

LYRICS: Broda Shaggi – “Oya Hit Me” (Prod Masterkraft)

LYRICS: Broda Shaggi - "Oya Hit Me" (Prod Masterkraft)

(VERSE 1)

Hello oh hello oh; how-are-you?
Them dey follow you talk, 
you dey do like Assistant Jesus abi?
If I knack you 2-by-2 for spinal cord,
you go enter menopause
Okay okay; them don dey give you cream abi?
You self don dey bleach; 
see as you finger be like Port-Harcourt bolli; omo ale
– Masterkraft on the beat –

(CHORUS- Broda & Sister Shaggi)

Oya Oya Oya Hit Me [en en excuse me sir]
En en any question of the day? Hit Me [em Broda Shaggi]
Ehn? Oya Oya Oya Hit Me [en en excuse me sir]
Jibiti yin le oh, baby– Hit Me [em em]; oh orh

(VERSE 2)

Ah, hello oh; how-are-you? [Go]
Na me dey greet you; how do you do?
Emi o gb’oyinbo oh; emi [awa] o lo school
Eh; slippers l’an wo o, a o wo shoe
Ehn, hello oh; how-are-you?
Gbo; Mushin tabi Lekki; seh na Hamburger tabi saki?
No dey form jhor, you be kpaki; yea yea
Oya hold it; why you dey blush?
Saba saba sabalele; won ti k’oti tuntun de
Saba saba sabalele; won ti ko awon omo le

(CHORUS- Brother & Sista Shaggi)

Oya Oya Oya Hit Me [en en excuse me sir]
En en any question of the day? Hit Me [em em Broda Shaggi]
Ehn? Oya Oya Oya Hit Me [wa gboro]
Jibiti yin le oh, baby– Hit Me [what what do you think about?]; oh
Oya Oya Oya Hit Me; uhn uhn uhn uhn
Any question of the day? Hit Me

[Excuse me sir] Yes! Oya Oya Oya Hit Me
[Broda Shaggi]; sokoto ti ya, baby feel it; oh orh
[What what do you think about…?]; Yea
Masterkraft, plate ti danu oh; [go]

(VERSE 3)

Yea; ah eh; Masterkraft, you no go use beat kill me
Yea yea, no thief my thing Something is baithn ah
Sorry sir; ah ah ah; eh eh; yehh; wait
Who carry my sport machine?
Oya hold it; why you dey blush? 9jalyrics.com.ng
Saba saba sabalele; won ti k’oti tuntun de
Saba saba sabalele; won ti ko awon omo le

(CHORUS- Broda & Sister Shaggi)

Oya Oya Oya Hit Me [en en excuse me sir]
En en #AnyQuestionOfTheDay? Hit Me [em em Broda Shaggi]
Ehn? Oya Oya Oya Hit Me [wa gboro]
Jibiti yin le oh, baby- Hit Me [what what do you think about?]; oh
Oya Oya Oya Hit Me; uhn uhn uhn uhn
Any question of the day? Hit Me

[Excuse me sir] Yes! Oya Oya Oya Hit Me
[Broda Shaggi]; sokoto ti ya, baby feel it; oh orh
[What what do you think about…?]

(OUTRO)

Roll this waist jhor; ki lon se e? Ah ah
Ifeoma, why you dey form?
Wait; na club you dey oh; no be wake-keeping
O n ye e?

[MUSIC LYRICS]: Broda Shaggi – “Oya Hit Me”

Share to:

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *