YORUBA LYRICS ENGLISH TRANSLATION

English Translation, Lyrics And Meaning: Lil Kesh Ft. Adekunle Gold- Life Of A Star

Another Hit Single From the album ‘Young And Getting It’, titled: Life Of A Star – ft Adekunle Gold. Enjoy this track with its English Translation and Meaning.


——————Start——————-

     Lyrics

English translation: Adekunle Gold Ft. Lil Kesh-

Life Of A Star

(ADEKUNLE GOLD)

If I start to yarn you how the thing dey go

And if you are feeling what am feeling in my soul

I live the life of a star

Omo ko easy rara

: Peeps it’s not easy at all

But ah ma keep on matching and go with the flow

: –    –    –    –     –         –        –     –     –     –    –    –

(LIL KESH)

Shebi na me wan blow

: I’m the one that, wants to blow

Shebi I want the doe

: I’m the one that wants the doe?

But the Price I paaay, omo no be joke, omo no be joke

: But the price I pay, peeps! Not
a joke, peeps not a joke

(VERSE 1 – LIL KESH)

I remember  then when I use to crave the fame

:    –    –    –    –    –   –    –    –    –    –    –    –    –    –

Then I be like pikin wey them buy new game

: Then I be like a Kid they bought
new game

Only if I knew the price that I have to pay

That the people will forget that we are still the same

I may be looking fly but my pocket dry

But the boys don’t care

You gats give them bar

Shebi you be kesh and you drive a benz

: We know you are kesh and you
drive a Benz

Abeg drop something now make we flex

: Please drop something now so we
can flex

And sometime I am back stage

Feeling down cos I kinda had a bad day

I still turn up when I climb stage

It’s the life =~ a star

What will I say? What will I say?

Wo e gbami ore body oh

: Please save me, body is tiring

But the fans still wanna take a selfie oh

Most of you all don’t know what we go through

It’s the life of a star, what will I do, what will I do

(ADEKUNLE GOLD)

If I start to yarn you how the thing dey go

And if you are feeling what am feeling in my soul

I live the life of a star

Omo ko easy rara

: Peeps! It not easy at all

But ah ma keep on matching and go with the flow

: –   –    –    –    –    –    –     –    –     –     –     –    –    –

jkguygl;k’;(LIL KESH)

Sebi na me wan blow

: I’m the one that, wants to blow

Sebi i want the doe

: I’m the one that want the money

But the Price I paaay, omo no be joke, omo no be joke

: But the price I paid, peeps! Not
a joke, peeps not a joke

style=”display:inline-block;”

=”6869911728″>

(VERSE 2 – ADEKUNLE GOLD)

Mofe dogun mofe dogbon

: I want to be this, I want to be
that

Mofe do lo kiki laye

: I want to be famous

I know know say it takes a lot to be a star

: I don’t know that it takes a lot
to be a star

They no tell me say e no easy oh

: They never told me it won’t be
easy

Them go vex you for social network

: They would vex you on social
network

Because you be star you no fit respond

: Because you are a star you can’t
respond

Wonti gbagbe pe me self be human being oh

: They have forgotten that I’m
also human

They no tell me say e no easy oh

: They never told me it won’t be
easy

If I start to tell you how the thing dey go

You go feel what I’m feeling in my soul

I live the life of a star

Omo ko easy rara
: Peeps! It’s not easy at all

Am a keep on matching and go with the flow

: –   –    –    –     –    –     –     –     –     –     –      –

(LIL KESH & ADEKUNLE GOLD)

Shebi na me wan blow

: I’m the one that, wants to blow

Shebi I want the doe

: I’m the one that wants the doe?

But the Price I paaay, omo no be joke, omo no be joke

: But the price I pay, peeps! Not
a joke, peeps not a joke

Shebi na me wan blow

: I’m the one that, wants to blow

Shebi i want the doe

: I’m the one that wants the doe?

But the Price I paaay, omo no be joke, omo no be joke

: But the price I pay, peeps! Not
a joke, peeps not a joke

If I start to tell you how the thing dey go

You go feel what I’m feeling in my soul

I live the life of a star

Omo ko easy rara

: Peeps! It’s not easy at all
Am a keep on matching and go with the flow
: –   –    –    –     –     –    –     –     –     –    –      –

——————-END——————–

Share to:

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *